Na Wetin Lawyers Dey Do Sef?

Na Wetin Lawyers Dey Do Sef? Dis page na to yarn law to my pipo with pidgin, to pieces the law make everybody Sabi am.

Pls, check out my video
30/03/2025

Pls, check out my video

29/03/2025

Una dey ask na wetin lawyers dey do sef? Make I let una know say na 3 pipo for this life wey you nor fit lie give. The first, you nor fit lie give your Fada for church during the time wey you dey vomit the bad things wey you don do. 2nd, na your doctor wey you sick kon go hospital. You nor fit lie give am how your bodi dey do you. The 3rd na your lawyer. You nor fit lie give your lawyer wen wahala don reach your domot.

Anybodi wey nor be lawyer make you try get one for corner because of any gbege. Make una just sidon. I go tell una small small tins wetin lawyers dey do.

Address

9 Ibezim Obiajulu Street
Lagos
101241

Telephone

+2348036189847

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Na Wetin Lawyers Dey Do Sef? posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Na Wetin Lawyers Dey Do Sef?:

Share