Nairabox power

Nairabox power Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Nairabox power, Abia City.

30/11/2022

Lol

29/11/2022
28/11/2022
28/11/2022
28/11/2022

Operatives of di Nigeria Police Force say dem don arrest two convincts wey run comot prison for Owerri.

Dem rearrest Okechukwu Edison and Sunday Morrison for alleged armed robbery and kidnapping of one female lawyer for Port Harcourt di Rivers State capital after dia escape.

Force tok tok pesin Olumuyiwa Adejobi say detectives for Force Intelligence Bureau Intelligence Response Team arrest di suspects on 10 November 2022 for Rumuola junction for Port Harcourt.

Di two suspects along with two oda gang members wey allegedly do di kidnapping bin don spend 11 years for di Nigeria Correctional Service Imo State as awaiting trial inmates for kidnapping.

Di two allegedly follow oda japa from di correctional facility on Monday 5 April 2022 during di attack on di prison by some unknown gunmen wey throw dynamite for di prison wall and command di inmates to runaway.

28/11/2022

This video we make your day

24/11/2022

Foto of di old and new Naira notes.

Nigerian goment say di new design of di Naira notes go dey difficult to counterfeit.

Wetin una tink?

Good morning from here
24/11/2022

Good morning from here

Address

Abia City

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nairabox power posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share